Shariff Abubakar Ali wey stage name be Habu Tabule na one of di most popular Islamic gospel singers wey dey northern Nigeria and e get fans from all over di world, as Kano censors board say make dem ...